Monday 4 March 2019

"Hushpuppi never bought luxury cars, he rented them" – Cubana Chief Priest

Famous Nigerian club manager, Chibuike Okechukwu popularly known as Cubana Chief Priest, has come out to expose flamboyant big boy Hushpuppi, saying he never bought luxury cars he recently flaunted and that they are on rentals.
Though he claims he does not have any proof, but the Hushpuppi he is familiar with would have posted video of him paying for the car and as well customise the plate number of the car, just as he does any time he makes an expensive purchase.

See his post:

When You Buy Common Luxury Shoes N Cloths You Update Us Very Well With Proper Videos N Pics, Then How Come You Buy Uncommon Luxury Cars Without Updating Us Properly, You Wey We Know Wey Go Drink Champagne Or Even Coffee For The Shop, Give Us Videos When You Pay, Even Snap Receipt For Us, Dem No Even Customize Your Name For Your Bentley N Royce Specification !!!! Haba !!!! No Be You Again Hush Puppi When You Come Change, Person Wey Dey Customize Common Shoe No Come Customize Cars Wey Make People Need Prayers E Dey Somehow Na, Ojoro Don Dey Inside, You Go Just Pose For Hotel Lobby Use Two Cars Snap Say Make We Believe, Na Lie , On How You No Update Us Well As Usual We No Go Gree, You Re On The Rental Side Of The People Living In Dubai So My Post Was Not In Any Way Related To You Till You Update Us On The Purchase Normally Then My Post Go Reach You,

My Post Was For Those Dudes Wey Buy Outrightly No Be Rentals, Na Royce I Dey Use For London, Na Velar N Benz Defender I Dey Use For Scotland Na Rent I Still Rent Dem, I Know The Level No Be We Teach Una For Malay , Well My Company Is Sending Me On A Dubai Trip Soon I Will Instruct Them To Rent Me A Bentayga N A Royce Upon My Arrival, You For No Block Me Sha Before Commenting On InstaBlog E Mean Say You Dey Talk For My Back

1 comment:

  1. Rendez-vous à la boutique Outlet Démarque.

    ReplyDelete