BEAST OF NO NATION ....a tribute to Genera Oluwole Muhammadu Buhari
BEAST OF NO NATION ... Muhammadu Buhari Nah Animal in Craze Man Skin;...a tribute to General Oluwole Muhammadu BuhariBy Fela Anikulapo Kuti aka Abemi Eda, a Musician, human rights activist, and political maverick.Fela talk am tire say Buhari nah CRASE MAN, ANIMAL IN HUMAN SKIN, Fela tell the whole world how Buhari government take corrupt and bad, how buhari use war against indiscipline take dey treat Nigerians like animal, because of that Buhari arrest Fela throw am for jail for 10 years.Nah this same Buhari after 32 years in the jungle some few ignorant people say dem wan bring make him come rule us?I SORRY FOR DEM!!!Thank God we wen get sense plenty pass una wen nor get sense by farVote Goodluck Jonathan The true Nigerian Vote for continuous transformationTeam Jonathan Build Up Nigeria Hope For Nigeria Forward Nigeria Josla-m North-Central Southwest Joslam Transformation Ambassadors of Nigeria -TAN Transformation Ambassadors of Nigeria TAN-Delta State All Progressives Congress - APC Apc London Apc Lagos State Hq. Acme Road Ikeja APC NEWS ALERT Official Peoples Democratic Party (PDP) Nigeria PDP UK CHAPTER (UK &IRELAND) PDP - Media & Publicity PDP Professionals & Business Group Hope for Biafra Biafra Gossip Exchange THE OFFICIAL PEOPLES DEMOCRATIC PARTY (PDP) UK CHAPTER Wizkid 2face Idibia (official) Wande Coal DBanj All Progressives Congress - APC APC NEWS ALERT Apc London
Posted by Ifeanyi Baron Okugbo on Saturday, 7 March 2015
Thanks to Ifeanyi Okugbo for sharing
No comments:
Post a Comment